Steady grinding just to become person
I no won be that guy wey get before
I say they wonder … wonder wonder how
As I dey live my life 'em bother … dem dey bother
You gas to wish me well my brother … brother brother
Na one life aiye kan lowa … aiye kan lowa lowa ooo yeah
As I dey I no won suffer for life
Steady balling like I be Rahman jago
And deciding how I live my life ooo
I won get am make e plenty
Where you dey where I be get nothing
I say they wonder … wonder wonder how
As I dey live my life 'em bother … dem dey bother
You gas to wish me well my brother … brother brother
Na one life aiye kan lowa … aiye kan lowa lowa ooo yeah