LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Hold On

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
MixNaija Entertainment
Classical Boy
Yea Serimakaburi
(Hold On Hold On
Ololololo lo
Ye

If I no get money
Shey you go still call me your love love love
Girl I want to know
If you go run away
Imagine I no get the pay
Shey you go give me your bottom Butt
Abi you go go far away

I want to know
Shey you no go japa
Shey you no go run away from me my baby

When nobody dey for me, dey for me

Hold on
Shey you go hold on girl my baby hold on
Hold on
Shey you go hold on girl
Hold on
Shey you go hold on
Yea you go hold on

Hold on
Shey you go hold on girl my baby you go hold on
Hold on
Shey you go hold on girl baby hold on
Hold on
Shey you go hold on
Hold on o

Girl make you tell me shey you go take me as I am
Shey you go ride with me if na okada
Be honest with me
Oooh oo oh
If they give you 30billion make you leave me shey you go gree
Abi you go they with me they drink garri garri garri
Make you answer me
Oh yeah

Make you love me as I am
Shey you go love me till the end
Casandra let me know

I want to know
Shey you no go japa
Shey you no go run away from me my baby

When nobody dey for me, dey for me

Hold on
Shey you go hold on girl my baby hold on
Hold on
Shey you go hold on girl my baby hold on
Hold on
Shey you go hold on

E ye shey you go hold on

Hold on
Shey you go hold on girl my baby hold on
Hold on
Shey you go hold on girl my baby hold on
Hold on
Shey you go hold on
Say na you

Ololololo lo

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual