Person weh go help you no go pass you by (no, them no go pass you by)
Even if them pass, them no go say goodbye (no, them no go say goodbye)
If you get today, make you no looku down on me
You no know tomorrow, make you no looku down on me
While I was growing up, Iya te mo mi leti
She say my pikin, you go rule you be king (you go rule you be king)
Everywhere you go, be it summer be it spring
Life may be tough and the journey may be rough
You go rule, you be king (You go rule, you be king)
Swinging to the right to the left
I'm gonna get it right, shine the light
Finding my way to the top o
Jahjah no go let me drop o
Person weh go help you no go pass you by (no, them no go pass you by)
Even if them pass, them no go say goodbye (no, them no go say goodbye)
If you get today, make you no looku down on me
You no know tomorrow, make you no looku down on me
If I show you love, make you show me love back
If I get your back, make you get my back too
I no go come dey form sey I holy pass you
What I say to you is ringing in my head too
If you no get today my brother make you stand tall
If you get money be careful make you no fall
I'm living far-away, mi o se fara weh
As I dey win at home I dey win away too