They still dey look in and out
Nobody wanna come outside
Kalamantus na why we love you
Big boy I dey bag two pies
You go gatts come outside
I no go miss my flight so?
Italawa Italawa Italawa Italawa
Highly inconsiderate, Never been inconsistent
If you smoke this one you go soon pass out like the senior prefect (headboy)
Cus these days it's comin in from different Streams,from different streams
Babalawo spend cheese on Christians (na lie)
I no be who they fit replace
I must shame who dey beef because I diss with grace
He a pussy I'm a prick I go enter am
Orisa chop banger like na delta man
Ni won fun mi Lori titi ti n ta cannabis buds
Maga dey pay niggas ma burn sensi
To ri after 419 Omo na 420
Yea we outside , italawa Italawa
Italawa, as I dey enter am
E taya am, as I dey Pampara am
Abeg leave am she dey collect
I dey give am, she go soon recollect
Abeg leave am, she dey collect
I dey give am, she go soon recollect
I sabi the plug no disconnect
Open ur legs I open wallet
Money for hand, then back for ground !
U understand? u muss collect !
Baba in d game, Sabi ur vet
I be big dog , Ino be pet
Aye shin lo! we still dey flex
Aye shin lo! still I'm still threat