Aha hmm, Aha hmm mmhhhmmm
Are you ready to run down
No dey rush me abeg make you calm down
Na my guys just dey run town
For my wrist e be bussdown
I be king no touch my crown
Baby girl if I chook you say Oloun
Back to back, I give them steady lambas back to back yeah
Back to back give dem "Anoda Banga" back to back ayeye
Back to back, I give them steady lambas back to back yeah
Back to back give dem "Anoda Banga" back to back ayeye
Omoge make you no misbehave make I give you my baton go run relay
Omoge make you no misbehave make I give you my baton go run relay
Out in the field I can see you my baby come closer
I know you need me there but I can't come, come over
Stepping the banger Oloun
Im ready for your love oh
Give dem back to Back oh no
Lover Boy come back oh no