Plenty pain but me I no dey too talk
For this street wey no love
Even when dem no Dey give me applause
From nothing to something (something)
I Dey write my story (story)
This life is a journey (journey)
Make you dey do sofri (sofri)
Everyman get e own worry (worry)
Make nobody judge me (judge me)
Rain or sun I am ready (ready)
Make you no dey envy (envy)
I dey work everyday , no holiday
Lord guide my way, night and day
As I dey grind each day, ba mi sè
From nothing to something (something)
I dey write my story (story)
This life is a journey (journey)
Make you dey do sofri (sofri)
Everyman get e own worry (worry)
Make nobody judge me (judge me)
Rain or sun I am ready (ready)
Make u no dey envy (envy)