LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Plenty Money

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh yeah ahn ah

Eyy I don dey work I don dey tire
My mama say she do dey para for me oo
Oluwa ni gbemisola ah
No let my enemies ginger before me oo
Make my work no turn suffer suffer
So bless me make I make dem wonder wonder

Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me shower pon me

Who get work no dey wonder (Wonder)
Who get motor no dey trek
Who get bread no dey hunger (Hunger)
Cause na from food man dey vex
Ede nimu eleke fiwongba
Ile Oba to jo ewa lo busi

Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me shower pon me

I want be a million
Waking dem go talk oo oh yea
Dem wan make my hand work dey full ooo
Waking dem go talk oo oh yea
Dem wan make my hand work dey full ooo

I don dey work I don dey tire
My mama say she do dey para for me oo
Oluwa ni gbemisola ah
No let my enemies ginger before me oo
Make my work no turn suffer suffer
So bless me make I make dem wonder wonder

Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me (Shower pon me)
Plenty money shower pon me shower pon me

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual