Na from the truth I Dey learn
I know you’re trying but don’t you relent
hope you dey hustle da da
cause life is sweet if you get this money
all the sleepless night wey we finding d money
stay close to God ke pe sati ramoni
baba bless me today bless me tomorrow
wipe my pains nd take my sorrow away
baba bless us today bless us tomorrow
ni woyi ola kati d eniyan omo eleniyan
bye bye to sorrow and pain
so many night wey maga no go pay
and no be say we no dey pray
no be say we no believe say na grace
brother gbokan le oluwa make you find kaluba
waiting for d wire check make e deliver
if i broke koni da i thank God i survive
many don die alhamdullilah
As you dey gbadun my voice judt dey google my voice
Too much loyalty bros na see finish e cause
TrG your music dey make us scatter
Because of $10 matter dem dodge da picker
Ask the matter for mushin i say for Akala
Life is short like Nicker my nigga
japa koto ka e mobe Moscow Peller
fi ona han mi Allah, Adura agba
Ori semi lolowo psalm 23 koma si isoro
fi ona han mi Allah, Adura agba