All thanks to source that create life
I no want hardship I no want poverty
So I can't quit,no no I can't quit oh
Pay me what you own me oh
When I no geti raba nobody call me
Nobody say hello, I still pray on the low
Make this grace make e show
Cause I don't really know what to say
Am up and I'm grateful today
Still relapse to some pain when this hustle go pay
It a new day and I don't want to fail
Blessing come my way come my way
Aje motoro make my time no late
Make e no delay dem go use me play
Family Dey wait make yawa no Dey
Igba ti kosi sebi iwo nikan ni
Pave way for me, give me money
For the bad days that I act like I'm happy
Cause I don't really know what to say
Am up and I'm grateful today
Still relapse to some pain when this hustle go pay
It a new day and I don't want to fail
Blessing come my way come my way
Aje motoro make my time no late
Make e no delay dem go use me play
Family Dey wait make yawa no Dey
Igba ti kosi sebi iwo nikan ni
Pave way for me, give me money
For the bad days that I act like I'm happy
Why my thinking Dey pass my brain
Sometime I reason if hustle no be my way
Cause sapa time oju mi man ri
I no get joy, Igbo ni man wey mawe, mawe Olu we ma we
Make bad belle no go block my way
As omo ope me I Dey my day
Eni ro ibi Simi zombie loma le
Baba joor joor make my sin no go pull me down
Eleda gbami oh, mofe ko mo Mi oh
Ki owo wole mi oh, kosi ma mo mi oh ee, koshi ma mo mi eh eh eh
Cause I don't really know what to say
Am up and I'm grateful today
Still relapse to some pain when this hustle go pay
It a new day and I don't want to fail
Blessing come my way come my way
Aje motoro make my time no late
Make e no delay dem go use me play
Family Dey wait make yawa no Dey
Igba ti kosi sebi iwo nikan ni
Pave way for me, give me money
For the bad days that I act like I'm happy