Boy wey da try for himself
Boy wey da pray for himself
Boy wey no like no stress
Boy wey no like to da vex
Wo sare de be them no see me
Wanna spy but can't see me
Ni mo ni ke funmi loja kon
I just fuck with my own vibe
Now I know I got a clever vibe
Man been clever so much vibe
Have been steady on my style