LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Your Way

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Seleyy
Fighting in the morning
Making love by evening
Why we just so toxic
Toxic baby
Mede makoma ama ɔba bi
Na wayɛme ayaka deɛ bi
I just want a piece of your love o
No go give you headache
So you think that you can up and run
Run into another man’s arms
Me I no go leave you alone alone
Love till the light goes out
Me and you we stuck together
Together we go face our wrongs
Me I no go leave you alone alone
Love you till the lights goes out
So make I love you your way

O way eh way eh way eh (your way ehhh)
O way eh way eh way eh (make I love you your way )
O way eh way eh way eh (lemme love you your way ehh)
O way eh way eh way eh

Show me your juju wey you pour for my eye
Cus only mad person go love you this way
So many things wey for push me away
Like a magnet edey draw me your way
And I go love your way ehhh
Just to make you happy
Baby I can’t feel my face ehhh
You scatter my brain
Ebi like you dey kill me ɔdɔ
Slowly with this your love
Bra ma yɛdi nkɔmɔ
I Dey phone you tinini tono
Baby pick up
You want to finish me ɔdɔ o
Making me to loose control o
One day you sweet one day you cold
You really make a bad man fold
Teach me make I love you your way

O way eh way eh way eh (your way ehhh)
O way eh way eh way eh (make I love you your way )
O way eh way eh way eh (lemme love you your way ehh)
O way eh way eh way eh

So you think that you can up and run
Run into another man’s arms
Me I no go leave you alone alone
Love till the light goes out
Me and you we stuck together
Together we go face our wrongs
Me I no go leave you alone alone
Love you till the lights goes out
So make I love you your way

WRITERS

Andrews Otoo, John Dosunmu Mensah, Joshua Agbokemey, Joshua Nkansah, Emmanuel Oppong

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist