LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Better Days

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Streets is cold
But I swalalala
Steady dodging wahalala

Sometimes I wonder why they sleeping on me
Put blood and sweat and yet they sleeping on me
Been on my hustle and it's been a journey
Nah only money wey dey really funny

Streets is cold
But I swalalala
Steady dodging wahalala
See wahala tuama nana
Cos I just wan focus
On getting the raba nana

Friends and foes people hating
Dey my lane dey ask omo nah wetin
Wicked souls them dey behave like satan
But I'm gliding feeling like I'm skating
People come and people go
But I gallant like commando
Nobody fit to make a man change energy
Cll of the people wey dey hate nah enemy

Praying for the better days
But I never lose sight of the days
When I felt some pain
Even when the money no choke
I go still dey get joy cos I can't complain

Praying for the better days
But I no go lose sight of the goal
Many stories untold
Whether u dey show me love or u do me bad
Me I dodge your sticks and stones

Me I go dey keep it real
Till I enter six feet deep
Six feet deep
Days when I no see shishi
Days when I no see Shishi
Me I keep pushing
When I said I was gon be the greatest
Omo people dey look me they say he's a menace uuh
Same energy even when u no Dey there
I'm moving steady never feel deflated


Streets is cold
But I swalalala
Steady dodging wahalala
See wahala tuama nana
Cos I just wan focus
On getting the raba nana

Friends and foes people hating
Dey my lane dey ask omo nah wetin
Wicked souls them dey behave like satan
But I'm gliding feeling like I'm skating
People come and people go
But I gallant like commando
Nobody fit to make a man change energy
Cll of the people wey dey hate nah enemy

Praying for the better days
But I never lose sight of the days
When I felt some pain
Even when the money no choke
I go still dey get joy cos I can't complain

Praying for the better days
But I no go lose sight of the goal
Many stories untold
Whether u dey show me love or u do me bad
Me I dodge your sticks and stones

Streets is cold
But I swalalala
Steady dodging wahalala
See wahala tuama nana
Cos I just wan focus
On getting the raba nana

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None