If I no get money for my life
If I no get money for my life
Ki eyan kan mawa bami o o
I gat bills on my neck na why
I no dey wear too much chains o
If you ain't talking business
Bobo don't you come to my page o
If I no get money for my life
If I no get money for my life
I gat things wey I wan talk
But man no be story teller
Ojowo lawon omope fe turn up
As a real gambler I no dey seke
If you no get deal for me
Ki eyan kan mawa bami o o
If you ain't talking business
Bobo don't you come to my page o
Shotiye e now my guy, shotiye e
If I no get money for my life
Mioni jeun tinba like, Oloun
Shotiye e now my guy, Shotiye e
If I no get money for my life
Torie ni moshensise bi kin die
Me I no fit smoke without lighter
Omo ole ma je nkan tobari
I dey for you brother na lie
You have to work bi badgalriri
Shey you get money to do me
No amount of money wey fit do me
Emin sise iwo Joko sibikan
Shotiye e now my guy, shotiye e
If I no get money for my life
Mioni jeun tinba like, Oloun
Shotiye e now my guy, Shotiye e
If I no get money for my life
Mioni jeun tinba like o, Oloun