Many things don sup for man life
Believe what I say ion gon lie
If I wan laugh I gats go online
Cos Nothing is really funny in real life
It's hard to differentiate
Give and take laye you get what you give
Cos Nigerian pastor will pray that
Awon dema ko escort rin tanba n travel
Shey oro Timon so tiye bayi daada
Well, everybody just wanna survive
Tobaki ugly pesin kpe how're you
It's not easy to go hard ain't gon lie
No mean say you dey on the line
I need to live a good life
Kingba wire $15million in 50 times
That's a big figure but it's not too much
And as a first born bukata too much
Mo need lati cater fun won
Mo need Lati k'ata funwon
Unless you wanna talk about the money
I keep hustling I keep grinding
I never see result but forreal
I keep doing it, you feel me