LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Vex For No Man

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No dey vex for no man
Who no help you fit
Dey owe bank
No dey vex for no man
Who no help you fit
Dey owe bank
Many people plenty
Wey no understand say
E no easy for no man
Guy we too plenty
Wey no get rich aunty
We depend on no man
I pity all this Gen Z
Tan firawon shesin
Fun giveaway online
Pesin pull up in Bentley
Maintenance plenty
You dey bill ham all night
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank
Family bills
Pelu personal bills
Happiness is free
But owo lafinra pills
Tell me how e be
ke kowa ni fishing en beef
Ma worry ojulopesi
Tobati green ama speed
Make everybody run their race
Enibaku okugbe
Awa tabaye mapade ni ibi giga
Segun ogungbe
Take me back to the days
Ti ironu feje kin craze
Pain relief bamike
Nigba tori pain ti mon face
But I keep walking with my pains
I've never stopped
Nkan toju ri nigboro aye
Koshe dele so
And if you like make you vex for me
Na your choice
Nkan toba iwo niyen
Temiwa labe asho
Many people plenty
Wey no understand
Say e no easy for no man
Guy we too plenty
Wey no get rich aunty
We depend on no man
I pity all this Gen Z
Tan firawon shesin
Fun giveaway online
Pesin pull up in Bentley
Maintenance plenty
You dey bill ham all night
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank
Tell me why you dey vex
Say I no fit give you
Wetin you no fit get for yourself
Inu Yoruba film
Nantin man ju owo Lati ori fence
Ni real life kotolepa 1$ guy oma sweat
Even omo ele gan ma twerk
O fę ball bi martins ode guide (Odegard)
You're a goner (Gunnerz)
Get ready to head out
Ki sapa to ka e mo corner
Push the P like I'm gunna
Say NO bi wale turner
Show no sign of weakness
Gba update lowo burna
Get the money first
All them girls go find you later
This is not time to flirt
You gon see me smile like wifi
Towoyen ba reflect
But for now nothing is funny
Tobawun e ko vex
Tobawun e ko vex
Many people plenty
Wey no understand
Say e no easy for no man
Guy we too plenty
Wey no get rich aunty
We depend on no man
I pity all this Gen Z
Tan firawon shesin
Fun giveaway online
Pesin pull up in Bentley
Maintenance plenty
You dey bill ham all night
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank
Many people plenty
Wey no understand
Say e no easy for no man
Guy we too plenty
Wey no get rich aunty
We depend on no man
I pity all this Gen Z
Tan firawon shesin
Fun giveaway online
Pesin pull up in Bentley
Maintenance plenty
You dey bill ham all night
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank
No dey vex for no man
Who no help you fit owe bank

WRITERS

Sodiq Ayantunji

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity