Me i no wan trouble me I wan flex
Me I don struggle me I wan rest
Me I wan travel go everywhere
Me I go try all my fuccing best
If you dey craze omo go yaba
If you wan see me bring raba
Shey you go dance tobatigbayo
She no wan dance with me oni mo broke
Na broke I broke I no kill pesin
Make nobody con dey oppress me
I get one girl wey dey impress me
She go shake that thing on my big peni
Wagbayi Wagbayi ,Omodeyi Wagbayi
Boshen jo si nansa yi ,Oti sure ju wagbayi
Wagbayi Wagbayi ,Omodeyi Wagbayi
Boshen jo si nansa yi ,Oti sure ju wagbayi
I like ejanla I no like shawarara
So When I shabalaba e go fit dey bounce dada
You can call me dodo mayana
I get taste I don't do yanmayanma
I get babe wey dey lick me like bama
She ride me like Eshin ojude oba
Shey you go dance tobatigbayo
She no wan dance with me oni mo broke
Na broke I broke I no kill pesin
Make nobody con dey oppress me
I get one girl wey dey impress me
She go shake that thing on my big peni
Wagbayi Wagbayi ,Omodeyi Wagbayi
Boshen jo si nansa yi ,Oti sure ju wagbayi
Wagbayi Wagbayi ,Omodeyi Wagbayi
Boshen jo si nansa yi ,Oti sure ju wagbayi
If they ask you say taleleyi
Them no get mind emi won ogbe
Tanbabe lorile yi oma digobe
Fight anybody wey wan come close
This your body omo e choke
Shey you go dance tobatigbayo
She no wan dance with me oni mo broke
Na broke I broke I no kill pesin
Make nobody con dey oppress me
I get one girl wey dey impress me
She go shake that thing on my big peni
Wagbayi Wagbayi ,Omodeyi Wagbayi
Boshen jo si nansa yi ,Oti sure ju wagbayi
Wagbayi Wagbayi ,Omodeyi Wagbayi
Boshen jo si nansa yi ,Oti sure ju wagbayi