She go say make i go away
If i wan go then she go run hold my body
She go say make i do again
Say the one wey me do e dy enter body
She like agape but sometimes her love e dy need money
Gimme water she throw me pillow for my bed oh
she say she dy like my thing if you ask her
Dy on kumasis like ghananian you are not my baby oh
Girl original no be china
if i call am 290 oh She dy like am
When she dy away omoh na coma
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody help me take it away
Somebody eh ah ah ah ah ah