Make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Me no know say me fit fall in love again
See her figure 8 make a badman craze
My last song was just a love song
And i said that was gonna be my last one
But this one omoh e go last long
She help me roll up the rizler
She puff puff pass to her nigga
When some niggas wan buskata yarn
She don fall in love with a gangstar
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
I say buskataya buskataya
Me i hold igbo kele come dy shake ikebe lakadat
I burst the rubber hollam tight
Fill it up with hennessy and follow up
Make shayo dy for the body
Girlie rub am for my body
She leave her pant and wear my apata woh woh woh
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Take am easy make you ginger me my guy
Take am easy make you pamper me my guy
Another gbedu dy drop on a daily oh