Girl No time to waste me I won dey go
Cus nah this your love way dey make me dey sing like wande coal
I want to love you around the clock
I know be type way dey like to gawk
Kumbaye Kumbaya Kumbaye Kumbaya
Kumbaye Kumbaya Kumbaye Kumbaya
Penelope make I put you inside of my canopy
way go buy everything that you've ever dreamt of
Baby drive me crazy in your Mercedes oh Uhmmm
Me No be JJC mana quite but I don see many things oh baby
Kumbaye Kumbaya Kumbaye Kumbaya
Kumbaye Kumbaya Kumbaye Kumbaya