LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Way Up

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uhmmmm
Me am gon be rich
Buy everything that my mama needs
Lord am on my knees provide me all i need
In the mid night too
I know fit sleep
cause I want that cheese
E go be like film Cause
I dey win on every scene
Am on my way up
Thankful that you listened to my prayers
Am on my way up
365 we wining take no days off
It's not a days job
Ohhhhihhhh
Am on my way up
Thankful that you listened to my prayers
Am on my way up
365 we wining take no days off
It's not a days job
Ohhhihh
I know fall for the pressure
You know fit to measure
The pain way I feel inside
My chest
Nah Jah give me closure
Promise me exposure
I know fit dey loose guard on my self
Nah hot water dey boil for my head
Me I know fit loose guard on my bread
Tell Dem make dem give me chance e
Abeg
Tell dem make dem give me chance e Abeg
Me am gon be rich
Buy everything that my mama needs
Lord am on my knees provide me all i need
In the mid night too
I know fit sleep
cause I want that cheese
E go be like film Cause
I dey win on every scene
Am on my way up
Thankful that you listened to my prayers
Am on my way up
365 we wining take no days off
It's not a days job
Ohhhiiihh
Am on my way up
Thankful that you listened to my prayers
Am on my way up
365 we wining take no days off
It's not a days job
Ohhhhihhhh
Me am gon be rich
Buy everything that my mama needs
Lord am on my knees provide me all i need
In the mid night too
I know fit sleep
cause I want that cheese
E go be like film Cause
I dey win on every scene

WRITERS

John Chia, Shuaibu Mustapha

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual