No limitations to the love that i’ma give to ya
My baby badder than them she ain’t like the regular
If you’re not around me ah nuh fi sekkle down
You no need do too much to burst up mi medulla
Me finna pickup everytime you ring mi cellular
This our love be like it is made from heaven na
Wey Sabi do the work like Rihanna
Love the way you rock the Dolce and Gabbana
Oh baby whine make they know na
So what can I do to have you all by myself uh?
No be say mi ah wan give you lamba
Anytime wey you call, mi go answer
No be say mi ah wan give you lamba ah
Baby will you give me Slow whine
Baby will you give me Slow whine
Baby give me that slow whine
This you Ikebe e wan Killy me
I wan dey feel am in proximity
Mi affi give you the authority
Don’t stop baby continuity
I’ll be touching, I’ll be rubbing
Mi like the way you kack it up
In ah your hands mi ah belong
Only your body wey me want for the night uh
Wey Sabi do the work like Rihanna
Love the way you rock the Dolce and Gabbana
Oh baby whine make they know na
So what can I do to have you all by myself uh?
No be say mi ah wan give you lamba
Anytime wey you call, mi go answer
No be say mi ah wan give you lamba ah
Baby will you give me Slow whine
Baby will you give me Slow whine
Baby give me that slow whine