LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Face Card

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Boy Muku Fresh again oh
CB
The love I go give you, you no go fit see elsewhere
Omotena gimme chance I go do you well well
I no go let anybody whyne you I’ll give you respect
I no go use you play Ten Ten (no o, no oooo)
Iwo sha ma gbadun lo you no get Wahala
I want you to know say na you wey I want, I no want another
Like Anold Schwarzenegger
I shoot them if they come Kulosa
You are fine, finesse am
No listen to Wetin Dey talk o

Shey you wan turn me to bambialla
Got me singing like I’m Pasuma now
I wanna do nice but you’ve got to allow
With you I know I’ll get happier now
There’s so many things wey Dey run through my mind
Ouu baby I am glad you are mine
Your face card no Dey ever decline
You know your face card no Dey ever decline
Shey you wan turn me to bambialla
Got me singing like I’m Pasuma now
I wanna do nice but you’ve got to allow
With you I know I’ll get happier now
There’s so many things wey Dey run through my mind
Ouu baby I am glad you are mine
Face card no Dey ever decline
You know your face card no Dey ever decline

Iwo nikan ni mo fe
When you call I will be there
I don Dey chase you tipe
Ki eledumare da si oro ife wa
Awon shobole yo ke
They say if you Dey with me, shey l’o ma ke
Even in the night, even in the day
You Dey make me smile when I see your face
Your heart I wan colonize
You finna be my wife
I want you forever baby not just for the night
When I look into to your eyes
My temperature Dey rise
Sharpally tell you daddy let us legalize it

Shey you wan turn me to bambialla
Got me singing like I’m Pasuma now
I wanna do nice but you’ve got to allow
With you I know I’ll get happier now
There’s so many things wey Dey run through my mind
Ouu baby I am glad you are mine
Your face card no Dey ever decline
You know your face card no Dey ever decline
Shey you wan turn me to bambialla
Got me singing like I’m Pasuma now
I wanna do nice but you’ve got to allow
With you I know I’ll get happier now
There’s so many things wey Dey run through my mind
Ouu baby I am glad you are mine
Your face card no Dey ever decline
You know your face card no Dey ever decline

Gbo temi o
Oloomi gbo temi o
Dakun gbo temi o
Oloomi gbo temi o
Gbo temi o

WRITERS

Anyimukwu Godswill, Godswill Anselem

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None