From the very day you came into my life
Na everything I do wey dey align
Wetin else the bobo come dey find?
Talk to me, I no fit read your mind
If I do you wrong I Dey apologize
Leave me and I’ll be disorganized
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona
Don’t listen to the things the people talk
They talk Wetin you don give me chop
Don’t leave by myself saanu mi jor
Walk down the road and every guy wanna jump on your behind
Hop in the uber pull up on me I wan see you for my place
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona
I no go play you like Maradona
No go play you like Maradona
No go play you like Maradona