LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pami

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
And I dey feel am for my head to my soul as e dey go down
I just dey grind to make this paper
Make everything fall in proper
Ahhh ahhh haaaaa

Shebi na God will, And no man fit to stop change am
E tell me make I no dey bother haaa
Family dey with steady prayers
Ahhh ahh haaaa

E dey do me like destiny cus no man can take it from me
E dey do me like harmony you take all my sorrows away

Kpami oo, like e Pami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami oo

Kpami oo, like e Pami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami oo

Kpami oo, Lami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami

Kpami oo, Lami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami

Pami oooo

Everyday u dey my head odo
Everytime u dey my mouth like a kpoli
You gat me singing like a bird odo
And I go fight for your love like a Romeo
My shodi oo
Come gimme love make I feel tonight
No go dull me oo, No dey deng pose
Come make u light up my candle, me I no go whine u,

Causing emergency
This kind of love me I never see
Ehenn
Shey u want my currency
If na pounds or na dollars I go wire u
U be ringing in my head, u gat me singing in my head like a disco

Kpami oo, like e Pami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami oo

Kpami oo, like e Pami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami oo

Kpami oo, Lami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami

Kpami oo, Lami oo
Baby high me oo, Sho fe kpami

Pami oooo

WRITERS

Kingsley Okeke

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence