Muripounds gat me on this bitch
Its funny how time flies Jennifer don be runs girl
She enter 18+ her breast don dey grow
No party for Ekpoma way she no dey go
Steady pupping pills / shes smoking igbo
She no be musician but she want to blow
Small Pikin she no con dey sleep house
When she come back her mama beat her with sleepers
Jennifer child of the world
the warey follow bad friends
She go benin nah there her boyfriend use her buy benz
If nah to hustle i just gat hustle for Mumy
If nah the blessings I first know say E Sure for me
You hear the gbedu you know say Music dey body ee
Cause who get money nah conji dey Catch for body ee Ah
Jennifer Jennifer olosho no be profession
Go to school you talk say no you want To do olosho
Today abuja tomorrow nah dubai
Different boys everywhere them don Use you buy benz
Jennifer Jennifer olosho no be profession
Go to school you talk say no you want To do olosho
Today abuja tomorrow nah dubai
Different boys everywhere them don Use you buy benz
Sheybe you say you wan chop money
Because the life is sweet like honey
Jennifer go school carry bele
Jennifer boyfriend self nah cele
She con dey form say she dey holy
Her emoji nah crying molly
Jennifer go school carry bele
Jennifer boyfriend nah cele
If nah to hustle i tell her make she wait for me
But she dey reason say me i no go make money
If nah this music you know say E dey my body
And I be tell her make she just dey pray for me Ahh
Jennifer Jennifer olosho no be profession
Go to school you talk say no you want To do olosho
Today abuja tomorrow nah dubai
Different boys everywhere them don Use you buy benz
Jennifer Jennifer olosho no be profession
Go to school you talk say no you want To do olosho
Today abuja tomorrow nah dubai
Different boys everywhere them don Use you buy benz
How many times i call your name
You no longer go to school
I see blue substance in your tongue
Jennifer Jennifer Jennifer oh Jenni
How many times i call your name
You no longer go to school
I see blue substance in your tongue
Jennifer Jennifer Jennifer oh Jenni
Uncle_muri got me up in this bitch