LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Money Move (feat. David Stunna & Corizo)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
There was a time that man was always feeling low
Steady on my grind i no get time to dey cap
Me and my team we be making money moves
Pull out from the hood just to be the best i can
We go gbeku anytime that i come through
Make you no stand like a statue
I go do all i can do,all of my guys dem kaku
Light up the place like a candle
Pull out of the hood just to hustle
Wetin dem no fit i don do
Make you no worry baba God dey for me
Blessings and blessing i'm counting my blessings
People wey no know me now they want to see me
I'm a star i dey shine am identical
To anybody anything spiritual
My pastor told me i'm not physical
I left home to grind i be prodigal
Ahhhhhhhhhh
We go gbeku anytime that i come through
Make you no stand like a statue
I go do all i can do,all of my guys dem kaku
Light up the place like a candle
Pull out of the hood just to hustle
Wetin dem no fit i don do
As we dey tanana tanana ehhh
No go dey check us we dangbana ehhh
Mama told me i be Champion uhh
I'm feeling so great and i can deny it
Caterpillar baca so big like caterpillar
Girl i'm the bartender wetin you want i go deliver
What's popping i'm still vibing
I'm a bad boy no dey miss target
If i want you i swear i got you
Let's get high making love on the sofa
Those days when man no get raba
Them dey do shakara for my area
Money finish o shakara end o
Na me shit for church na woman leader pack am
The woman daughter i still dey knack am
I'm a good boy with a bad intention
My evil doings i will not mention
Food for thought you better listen
Get out of here if you be deaf and dumb
Big thug boys we fear nobody
I laugh in the fucking face of danger
We go gbeku anytime that i come through
Make you no stand like a statue
I go do all i can do,all of my guys dem kaku
Light up the place like a candle
Pull out of the hood just to hustle
Wetin dem no fit i don do
As we dey tanana tanana ehhh
No go dey check us we dangbana ehhh
Mama told me i be Champion uhh
Caterpillar
Girl i'm the bartender wetin you want i go deliver
What's popping
What's popping
Rock me baby

WRITERS

Ekashili David, Kashetu Muritala

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual