I pull up in your yard oo you de give me nonstop
Give me nonstop nor nor nor
I feel it in my heart oo like I take e love drugs
Amaka this your body make me kolo
The gbedu enter body tear my polo
Amaka this your body make me kolo
Party nonstop party nonstop ooo
Girl I wana see you ontop oo
Girl I wana see you ontop oo
Oo omor you de give me long cut oo
Omor you de give me long cut oo
Party nonstop party nonstop oo
Omor you de give me long cut oo
Omor you de give me long cut ooo
But you de give me long cut oo
Omor you de give me long cut oo
Now we gon burst on the main time
Let the parcs go round for the main time
Smoking all good dope let it go round
Your body got me on my mind
Na this place where the gbedu dey
Na my mind dem dey carry play
I don tell them this sotey
My mind sef no dey carry play
Shey na who bad pass soon you go know?
Who you wan put inside sokoto
Olorun maje mukutu mokoto
What the fuck I've been through oh damn I don't know
The way you make me feel lovely
Anything wey I do girl am sorry
No go ever make you lonely
We no dey fear to spend the money
We get Pounds and Dollars
I get guys for Turkey,Lekki,Dubai we dey scatter
Who no know me before now they want to chop my dollars
Amaka this your body make me kolo
The gbedu enter body tear my polo
Amaka this your body make me kolo
Party nonstop party nonstop ooo
Girl I wana see you ontop oo
Girl I wana see you ontop oo
But you de give me long cut oo
Omor you de give me long cut oo