Emi young Lil Wayne Carter
I dey make all their brain box scatter
Ko ma lọ you know say I be rock star
Mama go crazy oh, go crazy
Go crazy oh, go crazy (ko ma lọ you know say I be rock star)
Mama go crazy oh, go crazy
Go crazy oh, go crazy (check my swag you know say I be rock star)

I no fit lie your body confirm
I dey mad over you girl I dey runtown