LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

As I Dey Move (The Movement Song)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh Eh
You want to punch my tyre
Make me slow
Oh no, abobi no be so
I no be Burna but i keep it on a low
Oh Oh Eh

cs i dey go
No looking back
Omo na steady i dey move
I begin waka waka
Carry my bag dey go
Oh, on a move
I'm steady on a move
On a moveeee

Me no take things for granted
Cos this life be like grand theft
No hate another man success
So that your own e go come quick
Many things man don see dey make me scream
Da Bari Yooooooo
So when i hear walai talai
I know you're lying ohh

You want to punch my tyre
Make me slow
Oh no, abobi no be so
I no be Burna but i keep it on a low
Oh Oh

Eh
cs i dey go
No looking back
Omo na steady i dey move
I begin waka waka
Carry my bag dey go
Oh, on a move
I'm steady on a move
On a moveeee

Dem wan hide us
Cos dem no like us
Dem wan find us
But dem no buy touch
cnyhow e be
E no concern us
Callie me MYB
Number one champion

You want to punch my tyre
Make me slow
Oh no, abobi no be so
I no be Burna but i keep it on a low
Oh Oh

Eh
cs i dey go
No looking back
I begin waka waka
Carry my bag dey go
I'm steady on a move
On a moveeee

Eh
cs i dey go
No looking back
Omo na steady i dey move
I begin waka waka
Carry my bag dey go
Oh, on a move
I'm steady on a move
On a moveeee

No looking back
I begin waka waka
Carry my bag dey go

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence