There's nothing I can't do for you
Omalicha my baby cause gobe o
There's nothing I can't do for you
But you dey always doubt me o
My girl no worry I dey for you
Anything you want I buy for you o nana
I make a promise o I give to you all of me
Blow me away away from you
Nothing fit blow me away away oh nana
Blow me away away from you
Nothing fit blow me away away o
Shakolo miko dako baby ah
Shama peke baby shakolo miko whine am baby ah
Dance am away o baby dance am away o
With your mini skirt oya gobe o
With your fine friends oya bebe o
Dance am away o baby dance am away o
With your Gucci bag oya babe o
With your fine friends oya babe o
My girl no worry I dey for you
Anything you want I buy for you o nana
I make a promise o I give to you all of me
Blow me away, away from you
Nothing fit blow me away away oh nana
Blow me away away from you
Nothing fit blow me away away o
Dem dey talk dem dey talk about us baby
Emiko emiko o na my landlord baby
Dem dey talk dem dey talk about us baby
Emiko emiko o na my landlord baby
Shakolo miko dako baby ah
Shama peke baby shakolo miko whine am baby ah