LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Skatta Ojuelegba

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Pull up in the club, say
As I waka, waka
For Ojuelegba, say make I
Halla, my guy
For Ebute meta
And I run dis area
For one corner, like dat
Wey all man get red eye
And nobody dey smile
As I run the shayo
Dem dey meme Igbo
Dem come provoke Gbakpo
Dem wan lace my robo
I no dey for wayo
Make all man relax ohh
But dem no wan hear no
All man align
Pull up in the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko
Pull up in the club, say
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, the party
Skatta skatta, the party
Yo, pull up in the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko
Skatta skatta, the party
Yoko yoko
Yo, pull up in the club, say
Skatta skatta
Yoko yoko, the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko
Pull up in the club, say
Now Gbakpo don miss
Gather men for the streets
Say make we find the maga
Wahala for area
Many don land tay tay
Say nobody dey play
Red eye dey for display
Craze on craze, hey, ye, wey
Ashi show for area
Say, today, na, today
You won' spoil our market
Look me well, well
No lie
If you wan run matter
Meet me for my corner
So as woman don land
All man relax
Pull up in the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, pull up in the club say
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, pull up in the club say
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, pull up in the club say
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, the party
Skatta skatta, the party
Yoko yoko, pull up in the club say

WRITERS

Nicholas Oghieakhe

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None