LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

New Playboy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ya ya

Hey Hi
I no fit play you for a fool girl (fool
Because I sabi all the one's and two's ya (two)
You say you need my love
Baby I know
Only one song wey go make you dance o
Seen my love inside your eyes o
Cause only one, go make you dance o

You say you need my love
Baby I know
Only one song wey go make you dance o
Seen my love inside your eyes o
Cause only one, go make you dance o


La la la la la ya
This no be Ckay la la
She dey ask me if I get dollar
I say I get money, no wahala
Woo
Play boy, I sabi slay boy
Even fireboy e no fit do my game boy
The new play boy
Nobody near boy
Even Omah Lay woman e no fit near boy


You say you need my love
Baby I know
Only one song wey go make you dance o
Seen my love inside your eyes o
Cause only one, go make you dance o

You say you need my love
Baby I know
Only one song wey go make you dance o
Seen my love inside your eyes o
Cause only one, go make you dance o


I've got the stamina
They won't allow me now
Girls dem love me now
They wanna run me down

They wanna wa me now
They understand me now
Them they love me now
Na until them go find me now


I know you love me too, and I love it
And if you're falling too, then there's something
And if there's something true, then I want it
But for your love girl, I tell you mehn it's nothing

You say you need my love
Baby I know
Only one song wey go make you dance o
Seen my love inside your eyes o
Cause only, go make you dance o

You say you need my love
Baby I know
Only one song wey go make you dance o
Seen my love inside your eyes o
Cause only one, go make you dance o

PUBLISHERS

Lyrics © Exploration Group LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence