LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Glory

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yenkor

If you hear my song 
E get wetin I want talk 
So you better turn your speakers up 
You better turn your speakers up
If you hear my song 
E get wetin I want talk 
So you better turn your speakers up 
Make you no skip am oo


Say lie lie no be lie 
Do this track from my heart
I give it to you good vibes 
I give it to you sweet vibes 
Take am dey play by heart
Sweet melody oo
No be blues or jazz 
No be soup for rice
My other guyz don cast 
Still Dey grinding 
Giving you more hits oo


2x
Dem dey figa say 
We still no go do 
No do no do 
We spoil spoil there by heart
Now let’s come to the fact
If you see trouble before
You go run and pass 
Now we dey see the glory
(glory)
Everything Dey ok oo 
Mr DJ put am replay oo 
On God 
This gbedu dey bust brain oo


Sometimes you dey make sense oo
But person go think say you make nonsense 
No gree 
Do am your own and do your best
Cost you came alone 
And you will leave alone 
If you jakpa for here 
You go sit on the throne 
And if you suffer for here 
You go dey in your zone 
No bi togbε togbε for the Zongo 


Say lie lie no be lie 
Do this track from my heart
I give it to you good vibes 
I give it to you sweet vibes 
Take am dey play by heart
Sweet melody oo
No be blues or jazz 
No be soup for rice
My other guyz don cast 
Still Dey grinding 
Giving you more hits oo


2x
Dem dey figa say 
We still no go do 
No do no do 
We spoil spoil there by heart
Now let’s come to the fact
If you see trouble before
You go run and pass 
Now we dey see the glory
(glory)
Everything Dey ok oo 
Mr DJ put am replay oo 
On God 
This gbedu dey bust brain oo


Sudwε Sudwε Sudwε Sudwε Sudwε Sudwε
Nana Rokstar
Sudwε Sudwε Sudwε Sudwε Sudwε Sudwε

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language