Jesus your love no de end
Jesus your love de surprise me
I can't believe it but you always dey for me
Jesus your love no de end oo
Your love no de finish oo
Jesus your love de surprise me eh
But you always dey for me
Jesus your love no de end
Jesus your love de surprise me
But you always dey for me
Jesus your love no de end
Jesus your love de surprise me
But you always dey for me
Let me tell you something small
The love of God is very deep and wide
There's enough for you and more
Tell the devil kaafe rough
Cause the plans the Lord has for you are wild
You sef, Your mind go borst
Let me tell you something small
The love of God is very deep and wide
Tell the devil kaafe roughh
Cause the plans the Lord has for you are wild
You sef, Your mind go borst
Not even you can change it
This love is right here for you and me o
Not even you can change it
This love is right here for you and me o
Not even you can change it
Love is right here for you and me
And Nothing can separate us
Not even you can change it
Love is right here for you and me
And Nothing can separate us
Why don't you give the Lord a dance
Nothing can separate us oooo
Nothing can separate us oooo
Nothing can separate us oooo
Oh oh oh oh oh Jesus dɔ no yɛ deep oh oh
Oh oh oh oh oh Jesus dɔ no yɛ deep oh oh
Oh oh oh oh oh Jesus dɔ no yɛ deep oh oh
Oh oh oh oh oh Jesus dɔ no yɛ deep oh oh