Omoge i dey tell you make you soji
Why you wan come dey put me on a long thing
You dey shark me like ororo
I'll be at the top omo tan so
When the gbedu drop make you jolo
Won ti geti lo miokin gboran
Nah them get there mouth make them so lor
I don tey for the hood no dey whine me
Sare fun mi ni kiniyen bembe
Moti sofunwon kpe mio kere
Are you feeling good baby showa ok
I dey feel alright omo mowa loke
Me and my nigga we just wan to play
Make it rain on a sunny day
Agot more chedda usd in my distro
My hommie want more oloungbo kotito
You dey see as edey be so
All the girls in the club wonjo disco
Gboriwole like lojay in my moto
Awa nawo bieni to sese je lotto
Update update funmi update
Awon temi on the island no the update
Sofomoyen kamakaze make we no late
No time to check time baby no tey
Take a little something nasteeysg