LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Vex

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ladies dragon (Mhm)
SHŌLZ out here
Adey turn up the volume

I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me me I go vex
All of una go regret go regret now now

I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me me I go vex
All of una must regret (Yeah Zaus) go regret now now

Duro timi o olorun mun mi
Omoge duro timi o olorun mun mi
Came and I left with the Xuvie
Dare might say my life is a movie (Omo lomo)
Yeah yeah yeah yeah

Mo ti dede
I'm up to something baby
We here to count this money
Riot city fuck you pay me
You try to kill us but we re-up
You can't kill our spirit
We go vex and we no go forget

I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me me I go vex
All of una go regret go regret now now

I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me me I go vex
All of una must regret (Odumodublvck) go regret now now (Yeah ayy)

Orishirishi they know my M.O
I no dey bite my tongue
When I been dey broke my Rizla dey white
When I dey roll my skunk ehen

When I dey fuck I choke (Ayy)
She no dey smoke with raw (Raw)
We no dey use rubber band
Na the roll-bond we dey dey bond on top

Adey my time is close I know
Dowe 'til I turn comatose
I go dey hustle ABJ Lagos up Iweka Road

Dan buro ubanka
I dey lap with the men wey come to conquer
Na Momodu snap the flow for camera
I dey hope on Pete Obi to save me

Atiku dey my DMs
Tinubu dey call me
Odumodu can you be my PM
I been tell am say I no go 'gree
If you no buy me loud (Prra)

Ayy if you no buy me loud (Kpa shege)
If you no buy me cruise ayy (Comot body jor) I know (Who dey)
If you no buy me loud (Come on)
Mtchw (Prra)

I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me me I go vex
All of una go regret go regret now now

I go get
Na wetin I want I go get
And if una no give am to me me I go vex
All of una must regret go regret now now

WRITERS

Teniola Zaccheaus, Akiode Mariam, Ikpeme Ikwue, Shola Fagbemi, Tochukwu Ojogwu, Native Sound System

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language