And all these niggas never bothered
Chale, Linda, Haavy Na my niggas
And my brothers for life.
Dem been think say we go die, No!
Mama got we looking very fly, Yo!
Right now am on my pee and i thank G
Biano play the piano real gee
Now, i just recorded, the vibe imported
If you like the sound so we rhyme
They said am wanted, i got insulted
I bone the gist, i dey vibe
They can never kill my vibe (Yeah!)
Teh dem make dem leave my life
Me i just dey live my life
Chioma wonno be my wife (Yeah!)
Teh dem make dem leave my life
Teh dem make dem leave my life
It's never easy If you're living
Me i just dey wonder, how my life go be
ll of my nigga don decline me
All of my blessings don dey find me
They can never kill my vibe (Yeah!)
Teh dem make dem leave my life
Me i just dey live my life
Chioma wonno be my wife (Yeah!)
Teh dem make dem leave my life
Teh dem make dem leave my life
Leave my life make i vibe
From Ghana to 9ja no be small tin o
Every day and night mana hustling
Work for the money and you notice say
Man dey shaky shaky alcohol
When we dey around we no dey dull
We steady smoking herbs we no dey dull
You can call the feds we never run
They can never kill my vibe (Yeah!)
Teh dem make dem leave my life
Me i just dey live my life
Chioma wonno be my wife (Yeah!)
Teh dem make dem leave my life
Teh dem make dem leave my life