Eh as you know it's your boy Waziyung
You can call me yung mart o
Some people want make you fall
Some people want make you go up
If you gat nobody to call
Don't rush some people go show love
Omo no love in the city again
Waka jeje make you no cross your lane
Enemies they wan make I fail
Everything go set and nah up I go dey
Amo ra wa won kin sharawa o
As omo gbon moya duro dede o
Shishe dide kole rowo guide
Everyday by day we still dey try
Miosheni dupe miosheni shope o
Kawa ma le mon ona ile mo o
Show me the place to way up
Man go shine man go take off
Show me the place to way up
Man go shine man go take off
Asalamalaikun fun awon fans mhi
Alekunola funawon to jasi
1 love to the nigga wey dey famz me
Oro ti kokanmi mio kin dasi
As a hustler moya teramo o
Tobadeletan moma shomolo o
Amo ra wa won kin sharawa o
Emi omolope moya kowope o
As omo gbon moya duro dede o
Shishe dide kole rowo guide
Everyday by day we still dey try
Miosheni dupe miosheni shope o
Kawa ma le mon ona ile mon o
Show me the place to way up
Man go shine man go take off
Show me the place to way up
Man go shine man go take off
Some people wan you go up