Say the matter not too long
I dey knack her dirty gan
Wey dey give her money, love
Wey dey give her plenty flower
I dey hit her every night
cause her body wey dey sweet like sugar
niggaman wey no be neezaa
Na ur body wey dey turn me on
Na your body me I want to touch
Shey you no go disappoint
Shey you no go do me corny love
You don't know wetin you carry p
Cause Ibadi like Bugatti ibadi lo febayi
Wavy stretch like tsunami
Shey you no go kobalise me
Cause your body sweet like jollof
E be like weed make I dey puff
Cause your body sweet like jollof
E be like weed make I dey puff
Oh my baby you can call me baby
Tori if no be you kodewaselomi
Wey be Like my baby wey dey call me darling
Sweetie baby baby Daddy paddy tabi Honey
Shey you go write me letter
You don't know wetin you carry
Ibadi like Bugatti ibadi like
Cause your body sweet like jollof
E be like weed make I dey puff
Cause your body sweet like jollof
E be like weed make I dey puff
I like the way you dey bounce girl (girl girl)
I know baby that you need me here
I can never love you less
Cause your body sweet like jollof
E be like weed make I dey puff
Cause your body sweet like jollof
E be like weed make I dey puff
Cause your body sweet like jollof
E be like weed make I dey puff