Time no dey wait for man (For man, for man)
I have to free my mind (Free my mind free my mind)
Nobody holy brother (Nobody holy brother)
I have to be a winner (I have to be)
Tell me what's the time oh (yeah yeah)
I wan make her proud (I wan make her proud ahn)
I dey on wait On God for the better life
I lost my hope Man need a sign now
Things wey don sup lotta of issue
Man be feeling so confused
Elevate your boy cos time no dey wait o
Time no Dey wait for man (time no Dey wait for man?)
I have to free my mind (free my mind free my mind)
Nobody holy brother (Nobody holy brother)
I got no one to lean on (lean)
Reason why I cannot give up (give up)
I have to do am for my brother
I have to do am for my sister
I have to do it for myself yeah
People no even wan make I elevate
Make I celebrate (celebrate)
Elevate your boy cos time no dey wait o
Time no Dey wait for man (time no Dey wait for man?)
I have to free my mind (I have to free my mind)
Nobody holy brother (Nobody holy my brother, Nobody holy)
I have to be a winner (I'm a winner)
I have to be a winner (I'm a winner)
Wetin my eyes don see enu koleso(enu koleso)
Wetin my eyes don see enu koleso(enu koleso)
I don carry my cross I don carry my cross
Cause I know say time no Dey wait
Asiko Oduro de anybody, asiko oduro (Time)
Asiko Oduro de anybody, asiko oduro (Time)
Asiko Oduro de anybody, asiko oduro (Time)