(Ransom got that sauce innit)
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go, I go follow
And if you be bad I be commando
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go I go follow
And if you be bad I be commando
I go fight for your case (Case)
You make a badder man craze (Craze)
No man fit run my race oh
Tell anoda man gbese (Gbese)
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go I go follow
Wetin you dey do me me I no know
Cause baby hot like water heater
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go I go follow
And if you be bad I be commando
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go I go follow
And if you be bad I be commando
I go fight for your case (Case)
You make a badder man craze (Craze)
No man fit run my race oh
Tell anoda man gbese (Gbese)
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go I go follow
The thing dey hit me like nataraja
But I high like I take two puffs of igbo
The way u dey whine you dey whine am slow
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go I go follow
And if you be I be commando
Baby can you come and be my odo
Anywhere you go I go follow
And if you be bad I be commando
I go fight for your case (Case)
You make a badder man craze (Craze)
No man fit run my race oh
Tell anoda man gbese (Gbese)
Even when they see me call me Odogwu
Anywhere I see you you my odo oh oh oh (Aphrodite)