LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Roborobo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl, what have you done to me
Counting one, two, three
I can't say my A, B, C
Girl, girl this can't be me
I no fit count my one, two, three
I no fit talk my A, B, C
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan
I wan go
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan
I wan go
I wan know why I think about you everywhere I go
Say na you wey dey off my flow
Girl na you wey dey burst my bolololo
Please, so many girls want to spoil my P
Wetin dem tell you, don't believe
So many wants but it's you I need
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan
I wan go
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan
I wan go
I don jonze
I don carry igbo and pose
You don carry my heart and choo
I won't tell you to touch your toes
I wan know, girl are you my friend or foe
Girl are you after my dough
All my friends say you be hoe
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan
I wan go
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan
I wan go
Roborobo, jogodo, hmm
Roborobo, hmm, jogodo, hmm
Roborobo, hmm, jogodo, hmm
Go
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan roborobo, I wan jogodo
I wan go
Roborobo, hmm, jogodo, hmm
Roborobo, hmm, jogodo, hmm
Roborobo, hmm, jogodo, hmm
Roborobo, hmm, jogodo, hmm (Aphrodite)
Roborobo, hmm, jogodo, hmm
Roborobo, hmm, jogodo, hmm
Roborobo, hmm, jogodo, hmm, go
Neezy GG

WRITERS

Nnanna Nwosu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None