LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Never Forget

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Woah ooooh oh yea
Eh oh uh woa woa woa woa

E go get days wey your sun e no go shine
E go get days wey your sky e no go blue
E go get days wey your pocket go dey dry
But never forget who sits on the throne
E go get days wey money no go dey bank
E go get days wey ideas go go blank
E go get days your world go dey upside down
But never forget God is in control

O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God sits on the throne
O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God is in control

O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God sits on the throne
O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God is in control

E go get days wey your market no go sell
E go get days wey to love go dey hard o
E go get days food to chop e no go dey
But never forget God sits on the throne
And e go get days wey your marriage no go sweet
Even days of sorrow go come
Don't you worry bout a thing and on dark days
Never forget God sits on the throne

O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God sits on the throne
O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God is in control

O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God sits on the throne
O oo oo oo o
O oo oo oo o
O oo oo oo o
Never forget God is in control

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion