Ah ya ya eh ya woah oh u oh woah
Ah ya ya oh ah wish oh oh
You see this life wey we dey
Na only God get the final say
So make you no dey laugh anybody today
Because tomorrow their level fit change
No condition is permanent
House boy today fit be oga tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey trek today fit drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow yeah
No condition is permanent
See no condition is permanent eh eh
No condition is permanent eh
House girl today fit be madam tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey trek today fit drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow yea
No condition is permanent eh
No condition is permanent eh eh
No condition is permanent
No mean say forever you go dey without
And make you no dey doubt
No look down on anybody yeah
No condition is permanent
You see house boy today fit be oga tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey trek today e fit drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow
No condition is permanent
No condition is permanent eh eh
No condition is permanent
You see house girl today fit be madam tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey trek today e fit drive tomorrow
No condition is permanent
I say person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow
No condition is permanent (Oh woa oh oh)
No condition is permanent eh eh
No condition is permanent