Jor dakun baby denge pose o
Just in case you don't know
Have been searching for so long so long so long
Never see this kind of love before
Have been praying all night long night long
Make our love nor go get contour
I no fit focus when you dey with me
I no fit focus when you dey with me
I feel wayward will you go with me
Have been searching searching searching for love
When i see you baby I give up
I know you are the one for me
You and i in this company of love
Only you dey gat me drunk
Cause you be my pills and potion
Have been searching for so long so long so long
Never see this kind of love before
Have been praying all night long night long
Make our love nor go get contour
I can say this to your face
Cause i have longing for you
Have been searching searching searching for love
When i see you baby I give up
I know you are the one for me
You and i in this company of love
Only you they gat me drunk
Cause you be my pills and potion
Jor dakun baby denge pose o
Just in case you don't know