From the bottom to the top
Won ti so gbogbo e di verse
From the city to the world
I be steady pon my pay hey
You could tell the world am ready
You could tell the world am ready hey hey hey
Am ready cus you can see am ready
When u staring at the boy rocking fendi
Oki similara bii pe moje akara and breddi
Mofo gba jalab mo fi ko awon omo shaye
Won wan binu ori won so pe oma tan
Wa wo bon shey japa tan ngba mo shebi pe oti tan
Now am heading to the top
Pelu awon omo aiye hey hey
I be steady pon my pay hey
You could tell the world am ready
Kadema demo ni iwaju olote
Ki won de maa kowo wa fun mi lose hey
Awon mofo ton fe jami bo le ha
Boju won je tan ni iwaju bose
67 i dey hustle for the pay
Alubarika ni mo toro ki ori ota lo pe hey
My mama dey tell me say kin lo kawa
But my dream so high omo my eyes is on the ego
You be president na somebody be governor
I dey hustle you dey play
Make you dey your own dey ko ma lo gan mona
All my time for the hustler hun hun
And my guy no time to play hun hun
Anytime wey this life wan turf man
I kneel and kneel and pray hey hey
Everywhere dem dey play my cassette
Cus i dey put in work i no dey sleep
21 hours i be up everyday
21 hours i be steady pon my pay hey
You could tell the world am ready