E be like nobody pass you
She say she wan feel it hey
And she gonna feel it hey ohhhhhh yeah
She say she want one azul & more asun
E come be like one taboo she wan taku
All these ladies wan blow me
Your brother don blow sote
Awon omo igboro won pe oro mi
Malor be si awon alaye mi
je m'appelle malor shalaye
Mamacita make them feel am
You know say dem no do me favors
You know you know you know
Girlie one time i dey cum
No be two time i dey toss
Girlie one time i dey cum
No be two time i dey toss
You know say me i no dey rush hun
Omo you know we are on top yeah
Rolling with my brothers on top
Malor be si awon alaye mi
Magicboi take it easy on the beat...