Ojuju calabar ojuju ojuju calabar
Hustle from night till early morning
Na who come dey talk say iro ni
We no even chase dem be running hey
Make you come to my room ah hey
Make we ball for ozumba hey
Ale tun jo wa ninu bugatti
Ilekun ti motun wa shi yen won shi ti
Oja don burst for my system ohhh
When we party on a weekend
Guy no dey take my kindness for weakness
Ale tun jo wa ninu bugatti bugattiiii
Ilekun ti motun wa shi yen won shi ti
Shebi they say na one life one life oh
E come be like one chance
Awon olosho binu bora sihoho
Moma fun yi lamba gbogbo yi apariwo hey
Ema foh funmi temi ba ti de
Ibi ti mo tin mu lamba e bati
E fe wa kokoro ile agbara e wa ti
Shebi na the song i dey sing so ohhhh
But o shebi pe ooo gboriii
Shey ijalo ti bo sokoto eh rii
Na hin dey show the way ye