I know say I done backslide before
I know I did the things you say make I no do
I know these things they slow my hustle down
And I don carry showdown down for you
Carry showdown down for you
Because I know you see me through
Yes for sure you've been faithful
Carry showdown down for you
Because I know you see me through
Yes for sure you've been faithful
Make you give me one special chance
Make you give me one special chance
Make you give me one special chance
Because na you wen gat my back
Make you give me one special chance
Carry showdown down for you
Because I know you see me through
Yes for sure you've been faithful
Carry showdown down for you
Because I know you see me through
Yes for sure you've been faithful
Make you give me one special chance
Make you give me one special chance
Make you give me one special chance
Because now you wen gat my back
Make you give me one special chance
Make you give me one special chance
Make you give me one special chance
Because na you wen gat my back