If I lie make water carry me go
I no de hear dem when dem talk
E’ka hallelujah l’okan kan
If I lie make water carry me go
I no de hear dem when dem talk
E’ka hallelujah l’okan kan
Steady pulling in a foreign
Iwo to ba ri mi ni mo ri o
Iwo to ba ki mi ni mo ki o
And for the ones for wey de feel me
Wey de chop me like ewa oloyin
When you see me (when you see me ahn)
If I lie make water carry me go (ma lo wi re)
Are coming all from God (ah ah e ah)
And not by force (not by force)
I no de hear dem when dem talk
E’kaq hallelujah l’okan kan
If I lie make water carry me go (ma lo wi re)
Are coming all from God (ah ah e ah)
And not by force (not by force)
I no de hear dem when dem talk
E’ka hallelujah l’okan kan
If I lie make water carry me go